Nigerian award-winning musician , Paul Okoye aka Rudeboy of P-square fame finally drops the much-awaited music video for his latest single AUDIO MONEY.
The video scenes feature Ghana’s very own social media sensation Shatta Bandles (real name Firdaus Idrissu) .
The video which was in Lagos Nigeria. Lord Sky takes credit for the song production.
Watch video below.
RudeBoy – Audio Money lyrics
Disaster! Fire outbreak at Unity Bank head office in Lagos (video)
[Verse 1]
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio
E ma pariwo oh
Na just audio
[Chorus]
Slow down slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio
E ma pariwo oh
Shatta bandle gives out Range Rover as a Gift to Dangote’s Uncle (video)
[Verse 2]
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owo dey blow you
You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body
Dey shack elele
Them dey there hail u
Owo dey slap u
[Chorus]
[Verse 3]
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cuz dem money na just audio
Account dey red perere ur body dey shack elele
Dem dey der dey hail u owo dey slap u
Shatta Bandle wows Lagos with spectacular performance at “Last Day Of Summer” party
Do you have a groundbreaking story you would like us to publish? Please reach us through info@atinkanews.net or WhatsApp: +233500016605 . Contact Atinkanews.net instantly